Hmmm All you boys out there And girls, taking all these Portions and pills Wake up Hmmm! Wake up Uhn! I go like pop coda but I no get money Uhn! I go like puff ciga but I no get money The booty dey call Olonsho dey call I no get money The rochi dey buzz The shayo on pause I no get money (Common) Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate (Go) If the nigga wanna shout I guess my niggas would tear him apart Make everybody dey run helter skelter Because blacksheep don dey come Matter don arise brothers are surprised Jesus is for us Free all the Drugs You never respected us Naso e go Naso e be Na overdoze (Doze) If we no talk am Na who go talk That's how it goes Kai! The mama dey cry The papa dey weep Their pikin kpai As the autopsy commot benylin yakpa Body dey the dommot (Body dey the dommot) Everybody don dey watch out for Mr mbanefor if hin go kpai Because his one and only son IKEMEFUNA has just died (Chimo) Because of codeine Because of shayo Because of olonsho (Okpo) Cause of cocaine You sold your soul Because of olongbo Brothers be popping pills but non of dem dey sick (Howfar gimme one rochi there) Sisters be popping pills because dey took a dick (Gimme one postinor there) (Click!) Na the last toke wey the guy smoke wey the guy choke Ambulance don show (Go) Na the last rock wey the girl suck wey the girl choke ambulance don go (Shes dying shes dying) Heyyyy! I go like pop coda but I no get money Uhn! I go like puff ciga but I no get money The booty dey call Olonsho dey call I no get money The rochi dey buzz The shayo on pause I no get money (KPOOO) Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate (KPOOO) If the nigga wanna shout I guess my niggas would tear him apart (KPO KPO KPI) Make everybody dey run helter skelter Because blacksheep don dey come Matter don arise brothers are surprised Jesus is for us Free all the Drugs You never respected us 8 o'clock and e don set (Hey) Crack pot for the door step (Dead) Couple niggas on the mattress (Yes) Overdoze on your mistress (Stress) Timberland for the waka 3 coda for the matter When the man go wan stagger Timberland go turn Power! water! fire! (Heyyy) Make I but one card Or make I buy fourcards (Uhn) Make I buy tc or make I buy two benylin Collect parkalin archilin novaLyn Heavy kalashin Nigga wey the tutolin (Lean lean lean lean lean) (Hwfar hwfar make I sip small... baba gerrout) Spray you wit a magazeen Brothers be popping pills but non of dem dey sick Sisters be popping pills because dey took a dick (Can I get postinor there?) (Click!) Na the last toke wey the guy toke wey the guy choke Ambulance don show (Go) Na the last rock wey the girl suck wey the girl choke ambulance don go Heyyyy! I go like pop coda but I no get money Uhn! I go like puff ciga but I no get money The booty dey call Olonsho dey call I no get money The rochi dey buzz The shayo on pause I no get money (KPOOO) Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate (KPOOO) If the nigga wanna shout I guess my niggas would tear him apart (KPO) Make everybody dey run helter skelter Because blacksheep don dey come Matter don arise brothers are surprised Jesus is for us Free all the Drugs You never respected us BLVCKSHEEP KPO!