The number one enemy wey we get na ourselves Nobody dey Nobody pray Nobody dey Nobody pray Nobody dey I been dey on my own I dey stick to myself But the demons are close I dey pray to my God All my windows are closed (Clooosed) Cover me yaweh (cover me) Cover me yaweh (cover me) Cover me cover me Cover me yaweh Cover me yaweh Waaaaa The demons are coming Cover me yaweh The demons are closing in Cover me yaweh (cover me) Cover me yaweh (cover me) They are flying The are strolling They are killing destroying Cover me yaweh Cover me yaweh Dem dey plot o (uhn!) Dem dey suck o Uhn! (Odumodu Blvck) (Blvcksheep forever) Cover me yaweh Cover me yaweh (Go) I been dey one time for my yard I dey look them ten girls mini skirt No bra fuck the system I don't wanna screw them Uhn! Dagger to your area Holy water sprayer Odumodus prayer Olosho dey fear me Olosho dey dread me Because I dey diss them Because I dey ditch them Me I no go touch them Me I no go fuck them Even if them look fresh Me I no go kiss death Never will I famz them (never) Not another damsel Kakaraka I dey stand in my faith Even in defeat I dey with my God Trials and pain for the test of my faith Hoping for grace to align with my God My nigga no fear Ma nigga no stagger (no stagger) The message is clear We no need no drama (drama) We no need no grammar (grammar) We no want wahala Some niggas dey look us like say we dey waste our time (Ehh Pressure) Some are hoping I remain a broke ass for life Nobody dey Nobody pray (kpo) Nobody dey Nobody pray (pray) (kpo) Nobody dey I been dey on my own I dey stick to myself But the demons are close I dey pray to my God All my windows are closed Cover me yaweh (yaweh) Cover me yaweh (uhh) Cover me cover me Cover me yaweh Cover me yaweh The demons are coming (Blvcksheep forever) Cover me yaweh The demons are closing in Cover me yaweh (Blvcksheep for life) Cover me yaweh They are flying (flying) They are strolling (strolling) They are killing destroying Cover me yaweh (yaweh) Cover me yaweh (yaweh) Dem dey plot o Dem dey suck o Dem wan suck all my blood o Cover me yaweh Cover me yaweh Some niggas dey look us like say we dey waste our time Some are hoping I remain a broke ass for life Some niggas are hoping I remain a broke ass for life Some of dem den dey reason say me I dey waste all my time The power in that word would break every yoke in the lives of your children in Jesus name I pray that at the end of it all this very day we will all go home knowing that the Almighty God has visited his people in Jesus name Amennnn Thank you father for we pray in Jesus mighty nane we have prayed Amennn! Give the Lord a big hand while you sit down and then shake one or two people and say "I will see you in heaven in Jesus name" Ehen! Amen. You maybe sitted, God bless you