(Decs motherf-f-f) Sisi Nene, ayy Kala, ayy Sisi Nene, I dey for you If you dey for me, I go buy you machine As I dey like this, pay me my fee Barrister Tofo, 100 degrees Sisi Nene (Nene), I dey for you (For you) If you dey for me (For me), I go buy you machine (As I dey like this oh) As I dey like this, pay me my fee (Your highlights) Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (As I dey like this oh) Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Oh-oh-oh) Put am for the pend (Kpoof-kpoof, oh-oh), fill up her conscience (Oh-oh) I dey for round two (Oh-oh), she carry tattoo (Ahh) She's a bad bitch, I dey for round (Ah), she carry tattoo (Uhn) Fuck up the bathroom All the way from Itaku, I lap for their alma Big Zoot, give them the lamba Dem be no-, Mona-Mona, no dey close the chapter The feature dey ground, Kala, she sabi scatter See, see me, toddler You fat like Kuma guy, only you for gala Her catamist, say my papa no carry you go Tantalizer, you para Why-Why-Why I no go para? Big Zoot, no dey run from Indiala Bring the Gala, make e, make e don sure, I no give all of una, bambiala Man, who believe oh I swear, I so low Richest Kala oh, shallow the koko, be like na Zuko My baby, o purr Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Ahh, oh-oh-oh) Put am for the pend (Kpoof-kpoof, oh-oh, Kala), fill up her conscience (Grrt, oh-oh) I dey for round two (Oh-oh), she carry tattoo (Ahh, oh-oh-oh) She's a bad bitch, I dey for round two (Ah), she carry tattoo (Uhn) Fuck up the bathroom Baby, make we no scatter (Scatter) Na true talk, no lamba (Lamba) I no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, Gokada (See na) Me plus you is the only one formula (Ehn) All of the rest is a logical (Yes now) Tell Mr. Adewale say me no get no time for "sorry sir" (Sorry sir) You go pay me my money back (Yes) Where my check? (Ah-yè), I tell him "to bọ sitá" (Now) Vanessa wan know (yè)-if I don chop night food, she get big supper for me If I ready, she go call Ireti, please I no get a Eli Kilonṣe mi? (Faragon), ṣhèè mo jáyá ni? (Ah) Ṣèbi Bad Guy l'ọmán pè mi Sisi Nene (Nene), I dey for you (For you) If you dey for me (For me), I go buy you machine (As I dey like this oh) As I dey like this, pay me my fee (Your highlights) Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (As I dey like this oh) Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Ah, oh-oh-oh) Put am for the pend (Oh-oh), fill up her conscience (Oh-oh) I dey for round two (Round two), she carry tattoo (Ahh, Kala) She's a bad bitch, I dey for round two (Yeah), she carry tattoo (Ahh) Fuck up the bathroom Fuck up the bathroom, fuck up the bathroom Fuck up the bathroom, yii (Decs motherf-f-f) Decs