Toh... Ji mana Ku tsaya guys I too like woman I too like woman I too like woman I too like woman Weekend Na there I go chow Na there I go chop Pressing bobby na work Wey I like my guy Pressing lappy na work Wey they ban for naija But pressing bobby She cannot do Without my touch Parking baka go sup When I fall in love When I fall in love Plenty money don come For the weekend For the weekend For the weekend Na where I dey work Na there I go chop Say na there I go chow Spiff For the weekend Ogogoro don land And I must tanana to the end Ogogoro don land And I must tanana to the end BOC Me I must tanana to the end Link up and vibe with truest friends At the top but still ascend Our styles their newest trend Ko ina maiko kamar albashi ya shigo Shooting shots like harsashi ya iso Wanda ya ce ba za a yi ba yau tadi ya jiyo Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo Ina son gata Ina son mata Ina son waka da arziki Kuma ina son shata Pressing bobby na work Wey I like my guy Pressing lappy na work Wey they ban for naija But pressing bobby She cannot do without my touch Parking baka go sup when I fall in love When I fall in love Plenty money don come For the weekend For the weekend For the weekend Na where I dey work Na there I go chop Say na there I go chow For the weekend Omo na Daadhn and JB Cause the wahala The vibe dey choke dem Pass Erling Haaland Youngsters kicking it with olders I don dey score from far Batistuta Gimme permutation I wan choke Plus the rhythm and the vibration Dem gatts know Gimme permutation I wan choke Plus the rhythm and the vibration Dem gatts know Ogogoro don land And I must tanana to the end Ogogoro don land And I must tanana to the end B.O.C Inna son gata, inna son mata Inna son waka da arziki Kuma inna son shata