Fuck up the club we no send (Sholz out here) Brrrrrrr yah! Fuck up the club we no send Young man who buy the bar na we spend (We!) Azul yapa them don bracket Tiwa like olopa (Who!) Spray (Me!) Mama throway for the boys for zanga Ey! ODUMODU challenge us? Small boys, they can not think of that Su se hin 100 Million is an insult Pada se hin Na we dey foot their bills they're ball boys See as we dey the field dey ball like tinubu (Seyi!) No man check am the girls go scare them egungun I no follow for the game wey dem play my advise If u wan follow kele wey I like you go tear eye (wide) You gats dey work from sunrise to sunset like exile You gats dey run 2-4, you gats dey hustle full court Gamble roll dice 20 kala for my niggas for igboro Pull up with the gang all these leeches know say mo lowo (ehen) I put up to bad things manna bad b I run am na practice Shebi na cash big up my antics Pounds, Dollars and Yen burn am to ashes (Yeah yeah) How many men dey queue to feel my body o He can not fathom how I shenk him padi o Pull up and spray my pompi o I no get time for money o They can not be my padi Cus kalamantus know their church o Big chain I bussdown Compound be like water They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town Versace, Fendi or Prada Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para The money long MC Hammer I no dey play with them, it's the return of the shower Fuck up the club we no send (grrr!) Young man who buy the bar na we spend (We!) Azul yapa them don bracket Tiwa like olopa (Queen of Rap!) (Who!) Spray (Me!) Mama throway for the boys for zanga (Show love o!) Ey! ODUMODU challenge your small boys They can not think of that Su se hin 100 Million is an insult Pada se hin (yeah!) Na who dey foot their bills they're ball boys (small small children) See as we dey the field dey ball like tinubu (Seyi!) No man check am the girls go scare them egungun (I no follow for the game wey dem play my advise) (You go tear eye) (20 kala for my niggas for igboro) (You gats dey run 2-4, you gats dey hustle full court) (Gamble roll dice!) (Pull up with the gang all these leeches know say mo lowo)