Zagadat I no be Casanova But I dey like woman too much Why you dey tell me it's over When e be only touch I touch Truth to God me I'm trying for you But it's so hard to do Tiger no fit to change him tattoo Just in one day or two Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you (Zagadat, y3nko) I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you Why you dey tell me its over Me I dey text this girl too much Oya what be your matter Shey is my loving not enough? You be my woman She sef she be my woman You already know know Me I be ojukokoro Truth to God me I'm trying for you But it's so hard to do Tiger no fit to change him tattoo Just in one day or two Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you (Zagadat, y3nko) I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you (Why you dey tell me it's over?)