Ge ge Sound the alarm Sound the alarm My baby gat me doing Bambiala, bambiala, ah Amina, finish my stamina Amina, jowo ma pami na I dey beg Bambiala, bambiala One time for my baby, for my baby, one time If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde I double tap when I see you online Because you fine pass a million times two For my baby, one time If you no mind be my Bonnie, I'm Clyde I double tap when I see you online Because you fine pass a million Abegi, abegi oh Sare wa bamil'abegi oh Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Abegi, abegi oh Sare wa bamil'abegi oh Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Aunty You know you taste like a ca-candy If flow is a crime then I'm a convict I no go mind to earn for Panti (Panti) This your ibadi be my multivitamin Wetin you carry, behind, koshe fi ta yin The way you whine be like ligaligali Dem no fit try ina here Because your bumbumbum, Bombay Girl you know I'm tempted to touch it And I want it, mo mo pe You go dey follow me go, follow me go To my place like Abegi, abegi oh Sare wa bamil'abegi oh Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know Abegi, abegi oh Sare wa bamil'abegi oh Body on fire You be like Shadrach, Meshach and Abednego Shadrach, Meshach and Abednego Abegi let me know