President awon chop life association Presi president to Wole O ti Wole Baby no Dey dull that body It's my party All my guys them pull up in Buggati Make you no Dey zuzuzu all my girls them naughty Girls no Dey form when them come through for my party (My party) When them come my party (My party) What's your name Oya tell me what's your name Kilogbe omotena kilogbe Shanowole Awon temi gboriwole Kilogbe omotena kilogbe Boys them Dey Where my boys dem Dey No be play When them come through for my place Charity You use your baka do charity Make you no Dey dull like one dollar Na person wey Dey spend them Dey call baller It's my party All my guys them whipping Maserati Girls no Dey form when them come through for my party (My party) Make you no Dey zuzuzu All my girl them naughty All my girl them naughty them naughty What's your name Oya tell me what's your name Shanowole Awon temi gboriwole Kilogbe omotena kilogbe What's your name Omo tell me what's your I don't wanna see you dulling Common move that body Baby shake that booty for me Me my niggas steady popping everyday yeah yeah We be blowing em trees Baby don't you worry bout the bills Half a milli only for the weed Making money in like erryweek I be stunning on my enemies Elevate That girly make me craze! I want to penetrate Oya tell me is you game It's my party All my guys them whipping Maserati Girls no Dey form when them come through for my party Make you no Dey zuzuzu All my girl them naughty All my girl them naughty, them naughty What's your name Oya tell me what's your name Shanowole Awon temi gboriwole Kilogbe omotene kilogbe What's your name Omo tell me what's your It's my party, London boys dem turn up for my party Lagos girls you no Dey like to party Make you no Dey zuzuzu Make you spend that money Make you spend that money that money