I just dey look your face And I no fit to understand How you makey my heart e race Body dey sweet me Jedi jedi for waist And I no fit to concentrate no And if you play me sef I no mind o As long as we dey Something about Olivia It's deeper than Mariana Sweeter than my reefer As we cruise into Ottawa I'm just a lonely mister Your company me I'm after Thunder fire anybody Wey wan put asunder As I dun loss for your maze I be longing for your taste Make I give you informate I been loving you for days If I buy you aparté Would you help me ascertain Make I give you informate I been loving you for days Fala fala I be moving to your Salsa Para para Na your body make me calm down Abena please comply I want to ease your mind Omo Ologo ye ma gbala I go make you sing hosanna Give you attention Like a soldier man Something about Olivia It's deeper than Mariana Sweeter than my reefer As we cruise into Ottawa I'm just a lonely mister Your company me I'm after Thunder fire anybody Wey wan put asunder As I dun loss for your maze I be longing for your taste Make I give you informate I been loving you for days If I buy you aparté Would you help me ascertain Make I give you informate I been loving you for days