I do what I do for you, not favors Stuck in the place where they can't save us This kind of feeling is contagious They said, "I'm gon' lose it when I'm famous" I've seen people fallin' on my way up Sometimes I lost it but I stayed tough (When I'm) Runnin' and runnin' like a stray dog Death is the only thing that saves us But here I am I'd be lyin' if I said that I'm not scared My body and my conscience It's here I stand For every journey, I put God first No wan fuck up with my trumpet And this hustle wey I carry so No fit to leave diamond, make I carry gold All this struggles say my padi know Say, I no see music wey be party flow Where I'm coming from, nobody knows On my mama, I was serving cold Even for my family, I sabi ghost Always on my grind and my daddy knows The money I had to secure For my guys to enjoy The struggle I had to endure The devil I had to confront And I know my ship dey on course For family to enjoy No fit to dey-dey unemployed I no fit to dey insecure But here I am (Oh) I'd be lyin' if I said that I'm not scared My body and my conscience It's here I stand (Mm-mm) For every journey, I put God first (Mm-mm) No wan fuck up with my trumpet Mm-mm Sterling Hear my songs of sorrow Hear my tales of turmoil The sky, my roof My feet, the sand kisses