Mo de ti gbe wan sare Mo de ti gbe wan jaye Ge Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy) Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC I never sing song wey no sweet oh baby I get melody Everyday on the road walahi mon pawo I just Dey lowkey Dey want to calculate my money They say they want to replicate my money Who born bagar make they come see money Afolabi money Go shawty is your birthday Come meet me is on Friday Top boys way ball on Friday Obis house, on a Monday Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy) Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC I never sing song wey no sweet oh baby I get melody Everyday on the road walahi mon pawo I just Dey lowkey Don't tell me shi I tell My haters may dem rest in peace Cause I Dey kill the thing E be like action film They want to follow my lead I tell them, may them follow my lead Dey want to calculate my money They say they want to replicate my money Who born bagar make they come see money Afolabi money Go shawty is your birthday Come meet me is on Friday Top boys way ball on Friday Obis house, on a Monday Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy) Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC I never sing song wey no sweet oh baby I get melody Everyday on the road walahi mon pawo I just Dey lowkey Clemzy wey Dey nack the beat, too much energy Izz La hmmm izzla kill the eh izzla Gbedu chock izz l