Izz LA o I won't lie You look so good you are specially designed Girl you are specially designed (specially) And you know you gatts be mine, oh no One of one, omo tan so Fashionista, dress to kill You're my thriller, action film You're my healer, doctor love Only you know what you do to me wey go coolu my temper Doctor love, doctor love o, doctor love Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper Doctor love o, doctor love o, doctor love Who go treat my heartache, doctor doctor doctor love I dey miss your soft touch, that kind type of special love Run many kilometers for you I fit to spend my milla for you Nkan to gbe seyin baby o por Ohh no oh This love is incurable Baby we are compatible She fit do wetin, she no fit do Ma lo pami omo to dun ju Happiness cos I'm stuck with you now Feelings deep and I no go fit lie Baddest girl when you show for the town Nobody fit to kolobi am I won't lie You look so good you are specially designed Girl you are specially designed (specially) And you know you gatts be mine, oh no One of one, omo tan so Fashionista, dress to kill You're my thriller, action film You're my healer, doctor love Only you know what you do to me wey go coolu my temper Doctor love, doctor love o, doctor love Fun mi ni remedy remedy wey go ease my temper Doctor love o, doctor love o, doctor love Izz LA o Doctor love Doctor love