This gbedu Dey enter body sugar Shayo ti wonu body sugar Vanessa bring it over sugar Sister this ikebe na super Fine girls dem dey gather for my sugar Sweet boy like Dangote sugar Be like tambolo wey see sugar She say mega your sugar na super Anita Benita Lupita Woni pota ta Ore meta ta ta ta Owo yen po Dantata Oya Kpa kpa kpa Kpa kpa kpa Owo mi da Kpa kpa kpa Commot body jor Kpa kpa kpa Dapada kpa kpa kpa Mega star supa star Give us the gbedu drop am Micasa Sucasa as e dey hot oya chop am Who no like beta thing Abo Enter my Maserati Abo Jeka ma Kawasaki Abo Ehn the party after party Abo On a kentro kamakazi Abo Ball like Amokachi I ball No time for titikati Abo Fine gials dem call me zaddy Ambo My phone has been ringing If it's not money I'm not picking Must be jonzing dem must be joking If they thinking that I've been sleeping I'm a chosen I've been cooking M3GA chicken so finger licking Know say man a big fish ejadindin I've been kinging since the beginning Yebaribaba somebody bobo Astalavista enter my motor Carry you go go place wey you no know Give her the zoom zoom call me Papito Yebaribaba somebody bobo Astalavista enter my motor Carry you go go place wey you no know Give her the Boom Boom Boom! This gbedu Dey enter body sugar Shayo ti wonu body sugar Vanessa bring it over sugar Sister this ikebe na super Fine girls dem dey gather for my sugar Sweet boy like Dangote sugar Be like tambolo wey see sugar She say mega your sugar na super Anita Benita Lupita Woni pota ta Ore meta ta ta ta Owo yen po Dantata Oya Kpa kpa kpa Kpa kpa kpa Owo mi da Kpa kpa kpa Commot body jor Kpa kpa kpa Dapada kpa kpa kpa