Hey baybe what's happening?! Took a break now I'm back in uhn Number one no capping They can't tell me nothing Emi African Micheal Jackson uhn Keep it going no stopping till you get enough Of my loving uhnn Till you get enough of my love in No Ojoro Make you no do me ojoro I no fit wait till tomorrow Wetin you do me I no know You don give me apolo No be atutu boyoyo Na you dey burst my bololo I get money molowo Baybe all I want to be is to be by your side All I want to be is to be by your side Ohh when you're next to me the feeling is right You come for me like a thief in the night Like a thief in the night... Ahan Omo to jo mommy ahan Come to daddy ahan This thing wey you carry ahan You know you got it ahan Causing tsunami ahan Big finale ahan You deserve it So no Ojoro I no go do you ojoro I no fit wait till tomorrow Wetin you do me I no know You don give me apolo No be atutu boyoyo Na you dey burst my bololo I get money molowo Baybe all I want to be is to be by your side All I want to be is to be by your side Ohh when you're next to me the feeling is right You come for me like a thief in the night Like a thief in the night... So call 911 Come see emergency She's stolen my heart She's leaving me empty When she's on the run She's dangerous and deadly Allegedly, she's killing me softly Ahan