Johnny Drille (Na na na na na...) Ten over ten I dey over calculate I dey pray and fast I dey meditate Another kasala every other day Coolu my temperature e don dey raise Rain on me Father in heaven have mercy on me Open heaven and rain on me Shame my enemies wey no believe Shadow me Many thing wey my eye don see I cannot tell all the wolves from sheep Shame the enemies wey no believe See palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your fada (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) Hmmm (Dey play) Dem must to halla my name (Dey play) All the blessings dey come my way I go get money like Dangote Last last when dem see me dem go shout ekwe Fada Fada You know say I dey loyal Oh make Your favour come my way Holy Fada See palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your fada (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) See me see palava (Yo yo yo yo) Dem no wan see pesin go farther (Yo yo yo yo) If you be bad belle your fada (Yo yo yo yo) This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo) See me see wahala One day I know I go make am So I no dey bother ah One day Some day