You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man Allow me hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie eh Every time I think of you E dey do me like screw wan lose Carry me go where I no know The way you do me me I no know Cause I no dey fit to keep my cool I go dey do like mumu Cause you're my fantasy Oh baby you're my everything I fit to die for you Anything you want baby I go do Darling my love e sure for you Anything for my baby boo Any anytime you smile you make me lose my cool Spend all of my money on you Baby girl tell me wetin you put for your stew Very sweet ooo You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man Make I hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie oh I go dey comment for all your post, all your post I go dey by your side I no go ghost, no go ghost If dem other boys like you make them toast, make them toast Until my fire go burn them, e go roast, e go roast Oya take my kisses, my kisses and all my riches Dem other boys, dem dem be leeches I no dey mind all these dem witches And anytime you smile you make me lose my cool Spend all my money on you Baby girl tell me wetin you put for your stew Very sweet ooo You dey blow my mind anytime you hold me, you dey blow my To the rhythm and bass make I rock you slowly, make I rock you You dey make a man craze anytime you hold me, you dey make a man Make I hold your waist make we just dey jolly, oh my Julie oh