(I-It's Lakizo baby) Oya wa (yeah-yeah) Oya wa (woah-woah) No go anywhere, gobe wa Wetin you get too correct I fit to marry you for here sha Oh na-na-na, wait (ayy) Wait (ayy) I get loving, get way for days You give me peace, you dey give me grace oh Make you no go away, oh no-no-no, no Make we connect oh Come and collect oh And for your case I go empty my pocket oh-oh Make we connect oh (make we collect) Come and collect oh (come and collect) And for your case I go empty my pocket oh-oh Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ahh Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top, ayy-ayy Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ahh Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top All the money wey I get is yours Shey na you wey I dey askin' for? Make you carry her and go take tour, no-no She wan rock your body Fi the early morning Keeping low key Mi nah tell nobody All your body, all over me, yeah-yeah Oh-yeah-yeah, yo-yo, yo baby Make we connect oh (make we connect) Come and collect oh (come and collect) And for your case I go empty my pocket oh-oh Make we connect oh (make we connect) Come and collect oh (come and collect) And for your case I go empty my pocket oh-oh Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ahh Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top, ayy-ayy Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ahh Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top (It's-It's Lakizo baby) Joe, Joe, Joeboy pon deck, oh-yeah