Somebody

Tell em again

Been from the hood I been dey on my grind
When nobody believed in me no
I'm doing good with a vision on my mind
For my people to be feeling free oh
I lay my heart in everything that I do and I swear that my people dem know
I play my part in this ting called life 'cause one day everybody gotta go

It's like nobody wanna see you win
And nobody wanna see you rise I told em before
You just really gotta do your thing hold you up 'cause you really are the prize (tell em again)
It's like nobody wanna see you win
And nobody wanna see you rise I told em before
But me I go dey do my thing
I'll never die only multiply

Say when the year 3000 come dem go talk say
(I was a legend)
And anytime wey they hear my name dem go hail me say
(I was a president)

Say when the year 3000 come dem go talk say
(I was a legend)
And anytime wey they hear my name dem go hail me say
(I was a president)

Mm mm, ah yeah
Mm mm hmm mm

Pour one for a legend
Buss one go
Let them know say I've been ready long time ago
Them telling my story any time they smoke
'Cause I played my part like a piano
I came, I conquered
How could I ever die
If dem talk say I sell out tell em lie lie lie
Enemies will try to deny my time
But I'm glad that my people dem know

They say he's a winner, Mr. TINA only walked with the greats
And nobody else realer never dealt with the fakes
Topshotta Mr SONA he dey really innovate
And that New Africa him inaugurate (tell em again)

He's a winner, Mr TINA only walked with the greats
And nobody else realer never dealt with the fakes
Topshotta Mr SONA he dey really innovate
Everybody wanted to congratulate

That's why I say

Say when the year 3000 come dem go talk say
(I was a legend)
And anytime wey they hear my name dem go hail me say
(I was a president)

Say when the year 3000 come dem go talk say
(I was a legend)
And anytime wey they hear my name dem go hail me say
(I was a president)

Mm mm, ah yeah
Mm mm mm mm oh hoo