Badman just dey live life on hin own Badman just dey roll as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman they really try gan Badman na cobra, man na python Write one song record all night long After its done its still the right songs So wetin come be this one Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fan base o strong gidi gan This life na turn by turn See as all of us dey blow one by one So badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Uh ooo... Badman just wants to sing sing sing Uh ooo... Badman just wanta sing to the crowd Badman wanna make mama proud Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman wey no got nothing to lose Call me Goat na you be Malu I'm about to blow up like a balloon Sey wetin wan cause this hula Balo Oh, so wetin come be dis one of Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fanbase is strong gidi gan This life na turn by turn All of my boys dey blow one by one Badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Uh ooo... Oh... sing sing sing Uh ooo... Badman just dey do hin things on a low Badman just dey wait as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Wetin come be dis one Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fan base... gidi gan...