A ya... My new vibes got them on the run Bazuka no be water gun My queens know that I'm the one Pure vibes No hype No lie Uh, bad girls filling up my guest list Bad vibes show dem where the exit, hmm That body got a face lift Drink in my cup bout to get lit Let your hair down shalala Raise your hands, uh na na na Feeling the beat, uh la la la Give them the whine and galala Light it up and fire ya DJ pump it high ya ya Feeling the beat, uh la la la Give them the whine and galala (what) E reach to praise God Give give give dem the whine and galala E reach to praise God o Lights camera am the action Them dey halla na we trigger that reaction Wetin you see for caption that is fraction Big picture your camera can not capture To ba ri canvass ti mo wo se se kan lassan We determine what's in vogue and out of fashion I call ifeoma tell her meet me on the dance floor Just me and a bahdie in the party no distraction Up in the club turning it up pour me a cup Now we ball I get touch finidi george I too dey flex I too dey floss I no go stop Gbedu dey drop money dey talk you wassup E reach to praise God Give give give dem the whine and galala E reach to praise God o Give give give dem the whine and galala