Oya shake kaka Do like that Shake Baka Move am round Waste water Ou la la We go raise the roof We go bring am down Before I talk say me I want dey go (I want dey go now) Tola sope she go let me know o (let me know sha) If we connect e go terrible (you say what?) She say she dey worry for my medical Oya shake kaka Do like that Shake Baka Move am round Waste water Ou la la We go raise the roof We go bring am down Oya shake kaka Do like that Shake Baka Move am round Waste water Ou la la We go raise the roof We go bring am down If I dey move close, shey me I no rush sha? If I shoot shot, shey me I nack cross bar? Gbedu just start, eye don dey come down Dem don bring brandy, we dey fourth round Mo mo face e, o dap' ati pade ninu church (ninu church) I no know say sister Mary sef can do such (can do such) You just hold am for hand like who dey chop turkey All this round and round dey cause more konji Make I dress up abi you dey like mufti Make I go down first, I want try something All your mind doti, o wa quite naughty You go arc body, o ma wa yo di Oya shake kaka Do like that Shake Baka Move am round Waste water Ou la la We go raise the roof We go bring am down Oya shake kaka Do like that Shake Baka Move am round Waste water Ou la la We go raise the roof We go bring am down