Hmnnn Yekpa! Aha Okay now We are about to enter into a spiritual dimension If you are ready let me hear you say Yeah yeah (Okay I want you to clap like this) You do me wrong I tell you God bless My mama say make I put love first Pastor say make I avoid sex Say devil dey use am fall men Who don kpai no fit come back tell us say Omo na all these thing wey I see when I shut eye E be one shot, e be one life Don't know what's wrong, don't know what's right Once e don burst, once dem off light You go know, you no fit get back the lost time I go dey chop the life It's on tonight Pour some wine What's the plan Sun go shine Boys go vibe Time go fly Some things sure for life I go dey chop the life (Chop the life) Pour some wine (Chop the life) Boys go vibe Time go fly Some things sure for life I go dey chop the life (Chop the life) Pour some wine (Chop the life) Boys go vibe Time go fly Some things sure for life I go dey chop the life (Chop the life) (Chop the life) Oya! Pelu Laide, pelu Tola Pelu, Pelu Salewa, pelu Bola Pelu, Pelu mini skirt ninu summer I dey come, na mechanical, I go work am Ah, Dem go dey work Dem go dey rush Why you dey talk like say you geti choice No be because you read primary four Wey you go see to chop You better work, e rough o Oo which kind life wey we come bayi Big plans, big strife Live life just to give life When e ripe and e reach time You go sleep tight I go dey chop the life It's on tonight Pour some wine What's the plan Sun go shine Boys go vibe Time go fly Some things sure for life I go dey chop the life It's on tonight Pour some wine (Chop the life) Boys go vibe (Chop the life) Time go fly Some things sure for life I go dey chop the life (Chop the life) (Chop the life) I go dey chop the life (Chop the life) (Chop the life) (Chop the life) (Chop the life)