Top Boy
Wa wa wa yh
DJ Spinall

Oya shake ukwu oshey
Ego dim na pa my baby
Wa jeka soro honey
Eh Anything wey you want say I get plans for you
I no go bobo you
40 bottles for you
Leave Amaka for you
Oh oh

Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way you whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o (Ladies)
Hmm ma pami o

Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o

Oshey
Eh ehn eh ehn
1, 2
Won ni won wa mi o
I dey for moon o pelu Spinall
Tan, no, no
Shaye o, all the girls dem
Won fe la tan, tori e mo ke
Eh ehn
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o

Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way she whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o (We in the building)
Hmm o fe pami o

Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o
Won mo pe won kere si wa o (DJ Spinall)
Ego dim na pa my baby (Cray)
Omo je ka Milipi lo
Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o

DJ Spinall ja won si
Ozedikus nwanne
Oya ja won si