DJ SPINALL Come let's take a flight Where ever you wanna go baby Are you looking for a sign Shey na dollar sign or pounds or cedes I no go waste your time I just want a good time baby Borikiri waterside So you know I like the water play My African lady Your Bunda loco Your body so ele, electronic ele, electronic kolo She wanti molowo Her body so ele electronic ele electronic kolo Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Your Bunda for my sensima On point it be decimal Other girls no get stamina Make dem come for your seminar Dinla booty criminal Wey fi fit in my benzima Shakira! Oya zamina (sheesh) Hips don't lie Amino Omoge back it up, pick it up Bumbum swole like speedy bump O funmi ni heek up ni heek up For your fountain I no need a cup Born kila kila Higher killer Serial killer Original International Steven Seagal Army robber Pongila gila Your Bunda loco Your body so ele electronic ele electronic kolo She wanti molowo Her body so ele electronic ele electronic kolo Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Belle full she no dey belle full Your Bunda loco Electronic Ele Electronic kolo She wanti molowo Ele electronic ele electronic kolo Your Bunda loco