Greatness! DJ Neptune, Hit Me Savage's verse Take all my money cause you've been a good girl Next thing she don begin dey pull skirt I mount for the back I dey feel like busquet She wan see what I'm finna do next 2 sec she don leave her boo first All night I dey hang her 2 legs Gave me her cat I dey use am do pet Anything she want I dey give her no stress She like oulala oulala Funmi ni bulala Testing the rod of ogaga She like oulala Oulala oulala Funmi ni bulala Loving the rod Of ogaga Oh my God oulala 1, 2, 3 Let's go Oulala Oulalalala! Stezz when dey make dem dey confuse When I burst out dem dey shout who u use Pistol dey no go form Tom Cruise Mission in portable na you go lose If you know insults I took to get result U go understand why my body Dey hot She like man when sabi package no be my fault I gats help her man Dey go try a slut She like oulala oulala Funmi ni bulala Testing the rod of ogaga She like oulala Oulala oulala Funmi ni bulala Loving the rod of ogaga Oh my God oulala Greatness Funmi ni bulala Loving the rod of ogaga Oulala Oulalalala! Funmi ni bulala Loving the rod of ogaga DJ Neptune Baddest Biggest Sounds of Neptune