Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I dey look for insta oo Your picture dey give me ginger o Girl e b you I dey sing for I no fit to play you like FIFA You and your friends dem sit down I no think say you be the leader Follow me make you for enjoy Drink Hennessy plus shisha Hmmmm astalavista oo tonight na astalavista Hmmmm give me ginger o girl you dey give me ginger Hmmmmm Chelsea Manchester o tonight na Chelsea Manchester Make you take am easy on me girl yeh ma pami hmmm Whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh I say whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh mmmm Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o Amprokotomakule baby (ehhh) Your waist dey sweet me like fanta (mmmm) D way you dey whine to the konga (lady shake it, let's go) This one na love at first sight I don find love for many places I don even use website But I no find anybody Wey fit do this tusion, wey I write But when I see you from afar And I see the way your body dey shine That's why I dey use my eye glass I dey talk to you make I no go blind ehh Make I no go blind hmmm Make I no go blind Manager give me check make I for sign Give this girl wey dey my side One minute I don change her life Where money dey everything dey dey alright oo Oya take your body she b miss gadigay, she b miss gadigay, she b miss gadigay Girl this our love e no go fade away, e no go fade away, e no go fade away hmm I no go play you like dembelele, I no go play you like makelele Thank God say you come my way I thank say you come my way Whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh I say whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh mmmm Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o Amprokotomakule baby (ehhh) Your waist dey sweet me like fanta (mmmm) D way you dey whine to the konga DJ Neptune Shake am (whine am jor) Shake am (I say shake am jor) Comot body Break am Neptune