I be the wickedest I do it different Can't touch my element Mind of a militant Can't let you insult my intelligence You go need Aboniki when I show my ability Without infinity Na wetin give you audacity I go let dem know Yours truly Now everytime when I show up it's harmony (it's harmony) I owe myself in d ó su mí (ó su mí) Mouth no fit talk wetin my eye don see Ọmọ eye don see When we start na togolo Back then dem dey jogodo Danfo driver polongo So I give dem the koko, why me? Ask about me nogodo Na me dey give dem jogolo I go dey spend am modolo I no go ever slogodo Ma na chi reason nwoke na n do Too hot to handle, move on my pimple Make I drink my hennessy, don wick o I go face my enemy anywhere dem gather They no fit stop my matter Way higher on top my ladder Make all my days dey longer Yours truly Now everytime when I show up it's harmony I owe myself in d ó su mí Mouth no fit talk wetin my eye don see Ọmọ eye don see When we start na togolo Back then dem dey jogodo Danfo driver polongo So I give dem the koko, why me? Dey try me, why me?