Kalo si W-bar Kalo yo kalo jo pka Babymi sha mi legba Bamiwi like a teacher Otipke tati rira Sweetie baby my sugar Jaiye bi larrygaga Rotimi ko azu wa Hennessy ti fo simi lara Sho mi dele oluwa Babymi gbemi si aya Kajo fara yira o I no go taya Taya taya taya Taya taya taya I taya taya taya Allow me make I maya Maya maya maya Maya maya maya Maya maya maya Eh I want to dance o I want to party o Taye de ti rari ose Yawa no go gas o God wey give me slap o Na eim kill Moh-bad o Why I no go tire Fire dey for fire Nobe everybody go fit tag along Run through the city just like a marathon Now dem know that we know that the money long Too much capping no dey full the basket Tell the bar tender to bring the casket Too much over heating burn the gasket And you know that we balling regardless I no go taya Taya taya taya Taya taya taya I Taya taya taya Allow me make I maya Maya maya maya Maya maya maya Maya maya maya Too much heat for Lagos Sorry guys na me dey hot Ego nekwu money talks Won komi je like food for taught Man has been grinding for so long Definitely things must sup Shawty wey no gree meet us They call me now mo creamy gan eh 7 years in the game, Dem think say I go flop Dem think say I go stop I dey fire dey go, dem think say I go dull Wan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo ti Unbreakable lomo na supporting, all of my **** dey chop disturbing Gbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona Mo ti na owo si oju ki ato ri apate Ka sare kupe dekale Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge Mo maya mo high mo tun mo o'na ile Kuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkami Mu general bitters bi eni mu omi Owa fe kin taya ko'le re mi I no go taya Taya taya taya Taya taya taya I taya taya taya Allow me make I maya Maya maya maya Maya maya maya Maya maya maya Mezebu