I must greet you all specially

Bad boy since 04
I no know if you know
I no care if you notice

I burn up with the O.Gs
Egbe isu ka n'iyan
Light up if you notice

Light up if you know this
Since mo-hits if you know this
Flex if you hold cheese

I dey ball, I dey throw 3s
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Ya'll **** don't know me
Na God grace wey dey
Na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won I'm kalakuta trapping

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

What God can not do
Emi oni le gba o

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

Emi oni le gba o
Does not exist

Aje
Omo ope ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper

If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

They can't see what I see
So they can't know what I know
Say na high coast
Icyyy
Hmm now they know they can't dami duro

Aje
Bangalee ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper

If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I'm the one

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

What God can not do
Emi oni le gba o

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

What God can not do
Emi oni le gba o
Does not exist

I'm d'banj or skibanj as my jamaican friends call me and I must greet you all specially