Yeah Midoh Smoke some loud Wait on Jah Do it lowkey Cause where we going is far We do it lowkey Yeah yeah We do it lowkey Do it lowkey Do it now, do it lowkey Everything we do be lowkey Money wey we make be lowkey Fine fine shoddies lowkey Big big mansions lowkey Living lowkey Badman living lowkey Internationally say dem know me Money no be my P All praise to Jah mighty All praise to Jah Jah mighty Fine woman give me loving And Jah Jah blessings on me All of them no be my size They no fit to quench my light Them no fit beat my record When I spit it be fire If they wan dey run they go tire Zoom zoom zoom zoom zoom zoom zoom Zaga zaga zaga zaga zaga Everything we do be lowkey Money wey we make be lowkey Fine fine shoddies lowkey Big big mansions lowkey Living lowkey Badman living lowkey Internationally say dem know me Money no be my P All praise to Jah mighty All praise to Jah Jah mighty Oh boy stop it you cyan touch it Blessings too big Jah Jah security lock it Many many years ago in my mama belly When the prophecy was told and my papa no wan take it Dandelion dandelion in my blood Give a round of applause 'cause adey force no be yorb Just give me the BVs, the guitars and the chord Ago give you the song make you dey dance on the floor They use think I was crazy When I was humming my base and writing my verses Now on some blow them dey chase me Bounce them make them learn a likkle lesson Do it now, do it lowkey Everything we do be lowkey Money wey we make be lowkey Fine fine shoddies lowkey Big big mansions lowkey Living lowkey Badman living lowkey Internationally say dem know me Money no be my P All praise to Jah mighty All praise to Jah Jah mighty Everything we do be lowkey Money wey we make be lowkey Fine fine shoddies lowkey Big big mansions lowkey Living lowkey Badman living lowkey Internationally say dem know me Money no be my P All praise to Jah mighty All praise to Jah Jah mighty