Yah yah yah yah yah Yah yah yah yah yah (Julz baby) So anytime we stepping ah di place make u stand up Upright and pattern up right make sure everything nice Burna boy ting (Awake!...) She think say she bad she think say she hot her fada Make u borrow her car shay na catarrh She say she left the hotel room [?] Girl ah move spicey me am with d salt ah Girl I fit wind up and imma roll em body, body And all d mandem ma fit whole d body, body Everything u told me never told nobody, body U say your man can't control your body So make I rock your body, rock your body, rock your body, rock your, rock your Rock your body, rock your body, rock your body Would you be mine? If I be all yours You are defined, been searching for yours Your body, rock your body, your body Whine for me baby Your body, rock your body, your body Move for me baby Your body, rock your body, your body Dagbana eh eh Your body, rock your body, your body Dagbana eh eh Say if u give me ur love Then I go give u my love too And if u give me d Shito Then I go ginger d jollof oh Baby! wetin I go talk D wey u dey whyne I go shut up And then u come siddown ontop Make me start this song again from top That ah burst inna me head Time ah get rough but things are getting better Burna boy cah just for get me daily bread-a Follow me go imma sleep inna me bed You gwarn man ah never hear what me said What me did ah tell you make u watch ur boyfriend Some likkle waist man pon internet ah He dah real badman to run d pussy red ah Big butty girl waist thinner than ah thread Big butty softer than morning bread U con dey see me anytime e wat a Anytime we link up I no go ah fit hear... Your body, rock your body, your body Whine for me baby Your body, rock your body, your body Move for me baby Your body, rock your body, your body Dagbana eh eh Your body, rock your body, your body Dagbana eh eh Rara o, Rara o, tell me what's the matter Femi moma ma ra o Glad I want to wadda you Rara o, Rara o, tell me what's the matter Femi moma ma ra o Glad I want to wadda you (Rara o, Rara o, tell me what's the matter Femi moma ma ra o Glad I want to wadda you Rara o, Rara o, tell me what's the matter Femi moma ma ra o Glad I want to wadda you) They my casta I me thinks they my casta Baby ma lo koja cast am Ma lo koja cast am Me thinks they my casta Baby move your bumpah, ah Do you know I'mma come for ah And now I'mma dumo ha