Whoever carry my Backwood, bring am out See Backwood for here, baba Come, make una no omila my Lord, oh Bring am, my Lord, na hin be this Make e dey my possession No shii Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ) O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm And e no pass through Muritala (Mm-mm) No carry me for mind (Mm-mm) I step in the name of love, oh-woah, woah-oh But nowadays, oh-oh Tell them what they like to hear, oh-oh-oh E shock dem as dem see me Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo) Mm-oh, error (Error) Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi If I hear, if I hear say I complain (L'Eko) When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh) Sorry, coming from a long range And as always, I'll be loving Anytime you holla me, I'm early (Early) I'll be lifting early Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh) Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri (L'Eko, won ni o l'ole) Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo) Mm-oh, error (Error) Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo) Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form I no dey too quick to talk, oh, oh No be talkative like that, woah-woah-woah I disguise my opolo, oh, oh Make them no see me at all No trust man, oh, not even my shadow, oh Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah This industry won shame me, uh-mm Story of my life Ah, e no go tire me Ah-ah, nothing we never see No dey fara si Person t'oba wu, k'obe O lọ finally, I'm on form