Aww, awww Gbese Aww, awww I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forget, I say fashi Money's soon expected Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something You won chop bet you never work Shey na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon', gon, gon gidi gon, gon gon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come When you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me, gbeskele go burst Oya ki gbe, je kan gbo Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something Money's soon expected Je kawon badi yen jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah Nack am something To ba tan fele, fele Nack am something Gbese Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele Eni to ba tan fele, fele