How many man wey go follow my body to go (huh) casket oh How many mouth wey go talk before you go full d basket oh How many stamps you go knack before you go full, your passport oh And if e pass ten make you stop to follow me talk Before yori yori leavee bracket mouth I Dey write my songs on a low key Abi shey you think say I be novice oh Write my songs on a low key Before Don Jay put the Mo in the Mohits Before Ricky Ross put the May in the Maybach Before them Peter and Paul separate ah Before Jimmy Jay even start to dey playback Even before Kim K decorate her body oh It's a must I go hustle from the sun up until sun down In the blood of Jesus, I go dissolvu my broda You go first buy cough syrup before you talku for my matter Cause e go fit choke ehh ah And e go fit choke oooh ooh oh You know how many times dem go choke if they roll my Igbo? Countless oh And then is coming cold like an Eskimo Perfect oh The things they talking online man I really don't know Pointless oh You see say dem go gather round to dey discuss bout the big boss You know I'm the subject oh Cause I Dey write my songs on a daily You no fit to hear say dem no pay me Well e o cause me I fit savage like na me sing Girlie o Call me Buju-ranking, it's way beyond their understanding I've been stone cold, you no know How you go jonze me wey sabi road? Me wey I no Dey do kpokpotikpo Straight to the point and they can't touch my flow It's why dem boy, testing me, really envy me Cause no ability, to put their melodies together Enemy, they really watching me They really hoping I, will never get my shit together Dem boy, testing me, really envy me Cause no ability, to put their melodies together Enemy, they really watching me They really hoping I, will never get my shit together It's a must I go hustle from the sun up until sun down In the blood of Jesus, I go dissolve my broda You go first buy cough syrup before you talku for my matter Cause e go fit choke ehh ah And e go fit choke oooh ooh oh