Hmm hmm hmm (Dr Dolor entertainment) Hmm... Ooo ooo ooo yeah Hmm... Yeah Ooo I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla Omo I been looking at this girl called soma dina Said I dey ball die pass roger miller If I tell you things you know its official She fit to follow me go to my Place later I tell you things I know like and make I know lie I dey feel you tonight as hennessy don dey body tonight Say make I know lie I go talku my mind And as a baba nla wey I be Eh no be katangwa oh my g See the things I wear are real nice and you see The girls dem, dem go sabi my p Ah Baba Nla wey I be Eh no be katangwa oh my g See the things I wear are real nice and you see The girls dem dem go sabi my p Ah Hmm Hmm Ooo yeah Ye Ti won ba ri mi yes sir Senator the minister Enter anywhere no need visa When I play omo na nasa ooo Eze na eze only me na kpanla egufe Kpanla Who dey katayarn for where me dey When I roll my dice e be two six oh Eze na eze only me na kpanla egufe Kpanla Who dey katayarn for where me dey When I roll my dice e be two six oh I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla I be the baba nla Na me be the baba nla Commissioner Inspector general