Magic, I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? It's magic, I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? Soro gbe won n'gbo ko le ye won Look how we made it, aa oo de gbe'gbon Make dem clear my way, since no be today Wey I don Dey my lane no I did not like how my nigga spoke to me E make me feel like say him no know me Cause I fought for this all my life Dem no dash me my guy So tin ba sope Allah wallahi Believe me my guy It's magic, I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?) It's magic, I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? Dem ah talk but dem no know Many things wey dem comment but all I know Is me I no get time to relax I Dey recharge I no get time to revive wetin don die When I roll up my Igbo And I think about the journey I've been on How you think say man go relent I am a different guy Wey Dey fight for my own lifeline Hmm so bye bye To relationships wey no pay I won't lie Dem do me dirty for back but na pride Wey no make me to Dey cry but man walahi Many things wey dem wan do me but lai-lai Cause they know the boy connected pass WiFi And you know the boy gon be here till he dies I ain't seen a nigga do it like me on my life Me? I dey try! It's magic (sabi now) I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?) It's magic (if you sabi now) I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)