All your problems temporary You go succeed miraculously Make you no hold back glory, with envy As I defeat my foes and frenemies I no go let the bad economy I go rejoice with friends and families, normally Make you keep eyes for tomorrow Fowl wey dey alive go chop corn oh Reconcile yesterday with today oh Make you look inside you for way oh Trouble come and trouble go oh Solve the problem wey you know oh Things go fall in place I know Forward ever just dey go Get out of your own way Make you no burn down your own name Take a small advantage only For your own sake Enemy within lonely It could grow to monster slowly Make you no tow away your glory Make you no let dem tell the story Make you keep eyes for tomorrow Fowl wey dey alive go chop corn oh Make you look inside you for way oh Reconcile yesterday today oh Wahala come, wahala go oh E fit to break body and soul oh Things go fall in place I know Backward never make we go Trouble come and trouble go oh Solve the problem wey you know oh Things go falls in place I know Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh) Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh) Forward ever just dey go (Ohhhh ohhhh)