Me and my guys Our party no dey end Miss white dey for house She go stay with us till the dawn We dey talk the talk we dey work We dey pay for things wey we want All the dreams of yesterday Dem go come true tomorrow Everybody wey we meet For the places wey we dey go Dem like to jolly Like to talk shit And do the things dem dey talk We no get the time to dey fuss Wahala dey we go solve Life too short to worry too much And wait for God to come Rara rira areh rara rira Rara rira areh rara rira Bam bam bubam bam bay Rara rira Bam bam bubum bam bay Rara rira Rara rira areh rara rira Rara rira areh rara rira Bam bam bubam bam bay Rara rira Bam bam bubum bam bay Rara rira Me and my guys Our party no dey end Conversation till dawn Shayo for we cups We dey talk big talk we dey work We dey like things wey be posh All the dreams of yesterday Must to come true tomorrow Everytime we dey for town We dey make the people happy Dem dey talk to us, they walk to us Say dem like the way we dey roll We no get the time to dey fuss Wahala dey we go solve Life too short to worry too much And wait for God to come Rara rira areh rara rira Rara rira areh rara rira Bam bam bubam bam bay Rara rira Bam bam bubum bam bay Rara rira Bam bam bubam bam bay Rara rira Rara rira areh rara rira Bam bam bubam bam bay Rara rira Bam bam bubum bam bay Rara Me and the people Our hard work been no dey pay The world dey turn We dey constantly on the run Everybody dey come Dem dey bring chains and the cuffs Dark skin people dey run run Some dey wait for help from the Lord