A thousand people falling by my side But na only one God wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to stop this fire in me And me I no like look another man thing If na two 5 Naira wey dey for my Jean I go buy buns I go chop my thing in peace So when the road dey rough and e be like make I stop I think about my promise that I'll make it to the top I think about the ghetto that be where I come from I think of how my papa hustle make I fit to chop And I think about the blood wey dey for the cross I think about the way I start and how far I've come So I pull myself together and I buckle up I think about the reality say If I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop And if I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop no oh Cos there be a thousand people falling by my side But na only one God wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to stop this fire in me And me I no like look another man thing If na two 5 Naira wey dey for my Jean I go buy buns I go chop my thing in peace This life oh this life Wetin my eyes don see for this life Awokan romipin for this life I no dey fear anything for this life bro Meanwhile for midnight I dey fast I dey pray for inside Wetin my eyes no fit see I dey fight But I still put a smile on despite Of the difficulties and the principalities I go stand on my feet Praying 7 Holy Mary's Lord forgive me my sins And I know say e no easy but I'm destined for this I be king So when the road dey rough and e be like make I stop I go think about my promise that I'll make it to the top I think about the ghetto that be where I come from I think of how my papa hustle make I fit to chop And I think about the blood wey dey for the cross I think about the way I start and how far I've come So I pull myself together and I buckle up I think about the reality say If I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop And if I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop And if I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop And if I start to talk If I start to count all the blessings wey dey for my life My mouth no go stop no oh