Cinemato Snap mi fine cinemato Illuminate Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons 'Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Automatic You're romantic Aromatic Acrobatic Problematic Come drive in my 4matic Be like magic Diplomatic Cinematic Golibe shey you know say You and I will live as one So make you no dey do as askor She burst my opolo I don dey soko Folake don pompous She don dey drive Brabus, so She no dey talk to us again She no dey come campus again Dem say she go do runs And her hippopo don tamus And her kinni dey cause virus, ewee They just dey talk jargons 'Cause na she wey dey make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Na she make my heart beat Parara rara rara rara Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ Nile, Niger, Senegal, Congo Scatter my dada, Medulla bololo I go suck your ponmo Make you do nono Baby you go rogo Illuminate Snap mi fine cinemato