Wo wo Too many things I dey think wo wo I never talk anything wo wo Oh-oh-oh Hmmm, on God This life e sweet but e fit wowo Man only fit to depend on God I say, wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm-mmm-mmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall Tell the kele do proper Get the money, live soft life ah-ah Say they want to link for vibes On my neck, it's ice water, ah-ah After the club last night, ah-ah Wake up with hangover, ah-ah Two Kele for my side, ah-ah Wey I no fit recognize Worry me Omo make nothing worry me Jah don cover me (Mmm) So they cannot see me Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition They hating on my ambition, oh I'm a sweet sensation Girls won komije raw Wo wo (Wo) Too many things I dey think, wo wo (Wo) I never talk anything, wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm-mmm-mmm, on God (God) This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall This is not another chorus, just another bonus Mr Nacademus said they wouldn't pay us After all the work wey I put in for Lagos I was wilding out and they thought they could tame us Blame it on features Some underrate us But it's only 'cause there's nobody that made us I'm the one that's disturbing artists on labels After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua Ma lo pa mi na Please do not compare an AK to a damn Luger Alubarika, ni mo n gba proper Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada Now you dey you see me now G63s AMG, and my engine make the ladies go, "OMG" And my tank always on full, e no fit empty I've been thinking 'bout a lot and e too plenty Wo wo (Wo) Too many things I dey think, wo wo (Wo) I never talk anything, wo wo (Wo) Dem don dey do shakiti bobo Mmm-mmm-mmm, on God (God) This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall Big flex Reset Don't get it twisted I still flexing Thank God that we still flexing Thank God that we still flexing On the block and they still searching Rich as fuck and we still stacking Six bed mansion for this Lekki and I no kill person I came in a Benz o and a Mustang o Blowing up the endo, shit is hard Said she wanna tango, never gon' let go I know 'em when I look her in the eyes Omo make nothing worry me, yeah Just touch down from oversea When e no fresh nobody see Talk to me nice, not authority Moving with currency, I'm on that foreign P And if you don't know Omoge po Bebe n lo I no dey take them too serious She say she love my new lifestyle Thank God say she no know me before Back when things, wo wo Too many things I dey think, wo wo I never talk anything, wo wo Dem don dey do shakiti bobo Mmm-mmm-mmm, on God This life e sweet but e fit, wo wo I pray to God make my blessings fall