Tempoe Ain't nobody badder than I don see your type before No be say you like the boy But you go dey eye the boy Long as there be cash involved Ayy, yeah Who's that girl oh who's that girl oh The way she dey whine got me asking Who's that girl oh who's that girl oh I don't know you but I fit die for your matter Die for your matter ah I don't know you but I dey craze for your waist Craze for your waist ah Break it down Me I never seen it coming Shawty whine so I pull up and I say what's up and If you see the girl she ain't ever gonna put it on me But I want ya cause I got the plank she a never don't play a man But her wasit kill a man o She a angel but her body turn man to a sinner man Turn a bass to her man o Girl I don see your type o Ooooh Bad girl you a slayer, slayer As a bad boy wey I be sef I be player, player When a player meet a player (player) We go enter one sokoto 'Cause I dey ball like maradona (dona) But I no fit say somebody go play somebody o Somebody go play somebody o Today na today Somebody go play somebody o Oooh I been falling for you Can't deny about you I'm a real nigga, I don't play no games All I do is kick ass and take names All these niggas is trying to change lanes Yoruba boy, got a bad name to maintain If I move to your girl issa wrap Who's that girl with the rack? See the knife for my back Hit her once now the shawty calling me back Great white, you can tell 'bout how I move with the sharks So you could press P or you could press play Niggas swerve off, they be in a bentley We could do this like each and every day Everytime we steppin' out you know a brother gettin' laid Eyes on the boy don't blink Shine shine bobo no bling They really thought a nigga wanna sing In the trap but my trap phone don't ring Ooooh Bad girl you a slayer, slayer As a bad boy wey I be sef I be player, player When a player meet a player (player) We go enter one sokoto 'Cause I dey ball like maradona (dona) But I no fit say somebody go play somebody o Somebody go play somebody o Today na today Somebody go play somebody o Oooh I been falling for you Can't deny about you Somebody go play somebody o (somebody go play somebody o) Somebody go play somebody o Today na today (today, today) Somebody go play somebody o Oooh I been falling for you Can't deny about you ayy Focus