Only you wey get my heart Only you wey get my heart Don't you let me down Don't you let me down Stay my side Yeaaah oooohh My pedestal I cannot deny You dey high like Choko Be like sey I win Lotto I dey dance like Poco Wetyn I chop me I don't know I don't know See I don't know Wobo sheyin Fakosi Fire disaster Shayo na bastard Aaahhhhh Tele mi lor Don't delay me now Nor delay me now Running through the valley of the shadow of death Fear no evil I'm in the benzo tinted We don't see no people I'm with my Shawty Incase you're looking for me She got her friend She ain't stingy with the loving She ain't stingy with the loving Cause she got it in abundance She know when she drop it She gon get some bundle She ain't the type I'ma run through Banner on me cruise So they see her when she want Yeah Baddie with the boot That do shit that you can't do This a different style I've never It's a different style You gon show me respect If a nigga want cap You gon know where I'm at And I can go blaa If anybody put hands on this B Any body put hands on this B Pour me water My Celsius dey rise o I'm loosing control o Wetyn you gimme chop Odo Times I nor get sika You dey by my side ooh uuoooh Rev up my grind Pree life Me nor rely Pon chance You dey high like Choko Be like sey I win Lotto I dey dance like Poco Wetyn I chop me I don't know I don't know See I don't know Wobo sheyin Fakosi Fire disaster Shayo na bastard