O-, Obah Wah dem a seh? (Yeah) (What is this chat?) Yeah, where the money I go locate it Them be hating like Road Safety, Abena Certified, I dey go steady Ten ladies, three-man Jeep, whip all Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy Schwarzenegger, terminating, see the cash that we violating Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena Look around me, we ball crazy All my haters don dey love my thing, Abena Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy Schwarzenegger, terminating Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be JJC Yeah, shit is getting too easy Them want no tension, I'm raisin' their B.P Water on my neck and it's making them sea sick Them wanted Pep talk, make dem go play for Man City Radio censor, Abuji say make I clean it New flows I no dey repeat, if it ain't broken, don't fix it Shoutout to CC This is a bang, ahh bigi Some of them call me Obasa bigi Evergreen like Karen bigi Shh, ma fe jo kpa mi Hmm, Hosanna Hosanna, wey you go do this body? You got it from your mama? Ah, ah, hmm Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena Look around me, we ball crazy All my haters don dey love my thing, Abena Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy Schwarzenegger, terminating Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be Jay, Jay-Z Lock in when the chips are down Triple double on my last three albums, I'm Joker How many times when them count me out, 155 and counting If I shoot and e no enter Just know the rebound is scoring Since December I don't know say that joy is coming Laughing to the bank but no be funny money Billionaire lifestyle inna this, (mtch-, huh) Make money make you no dey make excuses Some people know how, some people do it Some people pick up the pen and they spit Some people dey inside Twitter dey, ehen Go crazy, go crazy, go crazy, crazily Yeah, fuck Twitter conversations, it's G.O.A.T conversations Until I meet my maker, I'm the everlasting taker