Huuhh Ahhh Sad Man Story Blacko Sheriiiiiff Huuuhh Alll Heyyy Mariana Tell the boys make them back away Fine skin girl make you be my bae Come to my yard you go feel some things Love catch me no be say adey play Mariana, Mariana kill them Girl wey dey crush all the mandem No be lie ano be liar real thing Ano dey like toli sɛ you know me Mariana, Mariana eh You wey dey borst op my brain Go tell your mom sey adey Or she no remember my name Mariana, Mariana eh Think about you everyday Please come accept my ring Please come make we marry Anodey like wahala but see how you do me wayo From London to Ghana plenty girls but I chose you From London to Ghana plenty girls but I chose you Gyae ma nenko she be gold digger Ɔmpɛ love she dey want sika Sika kakra meseɔdɔ kakra Ebi so we dey do am oh Mariana You wan kill me, you go shy Wobe ku me afɛre oo wae If asay I love you, e no be lie But why you dey stress me up and down Mariana, Mariana eh You wey dey borst op my brain Go tell your mom sey adey Or she no remember my name Mariana, Mariana eh Think about you everyday Please come accept my ring Please come make we marry Anodey like wahala but see how you do me wayo From London to Ghana plenty girls but I chose you From London to Ghana plenty girls but I chose you For your love ago kollo You want kill me shey you know Na your matter adey follow You want die me shey you know You want die me shey you know Anodey like wahala but see how you do me wayo From London to Ghana plenty girls but I chose you From London to Ghana plenty girls but I chose you