Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya Ah-ya-ya, fine fine, Bella, aya Aya Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm) Dem go whine you, no panic (mm-mm) Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah Motivation or no motivation, the para dey body Switching my lanes with no indicator Make dem no spoil something (Whoa-whoa-whoa) Cool my body pelu medication, I no dey see person Tori cana dey for me Holy Jah Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah K'anu re follow me sa Holy Jah, ah-ah Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga F'ina re cover me, ah Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidence, many vex, nitori economy Dem go whine you, no panic Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah Go shawty-shawty, go loco-loco Dance to the gbedu, porogodo Wetin you dey find for Sokoto Ọmọ, e fit dey your sokoto Issa lonely road, many don lose hope Person no fit know When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah Motivation or no motivation, the para dey body Switching my lanes with no indicator Make dem no spoil something Cool my body pelu medication, I no dey see person Tori cana dey for me Holy Jah Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah K'anu re follow me sa Holy Jah, ah-ah Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga F'ina re cover me, ah Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm) I no want stress, no worry (mm-mm) We all out here surviving (mm-mm) Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm) Dem go whine you, no panic (mm-mm) Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah