Tell dem say our eyes don clear Fine boy Bella Shmurda ranking Victor AD, straight from Warri We dey worry Some of my men don go Na we wey still compose Some of my men don jonze Some dey denge pose Dem go dey denge denge, dem go dey pose Some of my men don blow And some no get clothes Some of my men dey panti Dey hustle coast to coast But, anytime to sure mi Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Anytime to sure mi oh oh Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Ahh, every time I sit back and reminisce Look into my past and mi thank God fi dis Nobody fit tell, dem nor know my feelings yeah yeah yeah Oya, every time I seat back and I reminisce 'Cos it's obvious say dem nor know my feelings Look into my eyes You go see many things yeah yeah yeah Oh oh oh oh Tell dem say our eye don clear (Since 99) Tell dem say our eye don open oh (Money I dey find) Uhn yeah yeah (Since 99, I swear, I no go loosegaurd) Tell dem say our eye don clear (Since 99) Tell dem say our eye don open oh (Our eye don clear) Jah know oh Some days I smile, some days I cry Both days money na the reason why Na only me know wetin I go through Brother, no reason am if I ghost you The problem na money, solution na money Para dey body, gbe BTC kan mi Gbe BTC kan mi yea yea Ahh, ehh, eh, eh Aye mi ma dara, atije Atimu ko ni nira, insha Allahu abeg oh Abeg ohhh, aiya yah yah yah I don make covenant with my own OGOD Poverty, I break the yolk Ma fi dan mi wo, I know who I follow go Follow who know road, Holy Father, Holy Ghost Make dem no go tell me say, "Bella, you too dey jonze" You too dey borrow pose, I be actor, no be bose Plenty money no be joke, I be their daddy yo Ohhha, ohhh, aiya yah yah yah Anytime to sure mi Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Anytime to sure mi oh oh Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Tell dem say our eye don clear Tell dem say our eye don open oh Our eye don clear Ahhh yea yea Tell dem say our eye don clear Tell dem say our eye don open oh Our eye don clear Jah know oh Anytime to sure mi Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Yaah ahhh ahhh ahhhh Anytime to sure mi oh oh Oluwa lon gbo mi oh Make dem no dull me oh My life is not funny Yaah ahhh ahhh ahhhh