Shmurda ranking (Badman rhedi) Boyranking Early wey mi wake I go down on my kneels And I pray for my needs (pray for my needs) Jah listen to my heart amen to my prayer as I dey do my thing Know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit Cuz I know say wetin god no fit do no dey exist O yeah So I'm not in haste I been dey wait It's been a while I be dey meditate (meditate) I know say me I go elevate So me go fit tell dem make dem no dey underrate eee ayauayaya Very soon shey the boy go elevate Say amen to my prayer make e no dey late o Eeeyy ayayayaya You see me for the TV you won tell me baby hi She see Aston Martin Bugatti for mi yard You know me I stand ten toes on my grind Even when I'm down my liquor take me high I been dey calculate Everyday I just dey meditate Many days I remember the pains Be like say I don dey go insane Aya aya aya Say amen to my prayer make e no dey late (Malo) (talk my gist) So me go fi tell dem make dem no dey underate, ooo (talk my gist) (I no you want chill) ahh ooo oo Even when me know say the journey long (Malo) Mi hustle more I give no excuse (Talk my gist) (I no you want chill) ahh ooo oo When I dey for me grind awon won reju So I'm not in haste I been wait It's been a while I be dey meditate I no say me I go elevate So me go fit tell dem make dem no dey underrate Very soon shey the boy go elevate Say amen to my prayer make e no dey late ooo sun shine on the mix Early wey me wake I go down on my kneels And I pray for needs (I pray for needs) Jah listen to my heart amen to prayer as I dey do my thing I know say some still dey doubt how I won take do am but me never forfeit Cuz I know say wetin god no fit do no dey exist So I'm not in haste I been wait Very soon the boy go elevate Say amen to my prayer make e no dey late Oolon gist (Malo) (talk my gist) Talk my gist I no you wan chill, o yeah