Ched
Bayanni
Gucci, ay (wey)

Mm, living my life, I no pretend (oh, no-no)
Everything I do na for the best (everything I do na for the best, oh)
I no fit overthink, oh (me, I no like stress)
Steady on my speed, oh (dem no fit catch me)

Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now

Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now

And I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight (yeah)

Me, I wan' flex, me, I wan' enjoy
Eeny-miny-mo, all my energy plenty sha (for the Lord's sake)
I'm going on top
Make nobody come dey use my head dey kpa
I no dey wrong nobody
Na why I no dey worry (no, no)
Na God wey fit judge me (oh, no, no)

Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now

Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now

I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight

(Timi Jay on the track)
(Chech-da-producer)

Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now