October 2021 I give my heart say make I love October 2022 Dem break my heart for my domot I Dey for backseat of my rover With my dealer we Dey talk about the mulla You Dey for backseat of your rover With Anita wey you jam for ipaja If you get business make you call me If you get wahala make you call God When you back my billing I go forfiet Cause you fit to shank me when e don red Ohhhh I Dey for backseat of my rover (Rover rover rover) With my dealer we Dey talk about the mulla (Mulla mulla mulla a) You Dey for backseat of your rover) (Rover rover rover) With Anita wey you jam for ipaja Ah ah Hasta el fuego, Hasta el fuego Omo wetin dey sup Mo wo telemundo, mo wo telemundo omo I no fit chop Say me have had enough Who said money can't buy love Mo ra casamigo for my amigo Shey you know how it goes If you get the raba make you buy the GLE (Aje) When you get money you go know your enemies 100$ la fin gazo tori amaka Igba to le mi mo japa lo le uncle K maraba Ohhhh I Dey for backseat of my rover (Rover rover rover) With my dealer we Dey talk about the mulla (Mulla mulla mulla a) You Dey for backseat of your rover) (Rover rover rover) With Anita wey you jam for ipaja Tell my padi I've been chasing bag to hide away my pains Men I shuffle down my days and I choose the one wey be holiday Cause when e red nobody go ask me where e Dey Even my man go talk say when them Dey share grace where you Dey Na why I no fit penkelemesi o I Dey move like I'm Lionel Messi oo Omo small thing Dey make me vex o Watch your mouth I no Dey for your set o Your mate Dey work you Dey flex o You Dey think life na girlie oo Ohhhh I Dey for backseat of my rover (Rover rover rover) With my dealer we Dey talk about the mulla (Mulla mulla mulla a) You Dey for backseat of your rover) (Rover rover rover) With Anita wey you jam for ipaja